- lyricssy
- July 10, 2024
- English Lyrics
Share this post :
OZEBA Lyrics Song Info
OZEBA Lyrics
Another banger
All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back
Me i want her i like her
Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am
Come
How you go sell me money then i spray the money
Then you come dey pack am
You no see say na balenciaga
I dey rock abeg no dey march am
Me wey be area boy i dey do my things zaga zigi zigi zaga
Rema what is the matter
I go prove to dem say somebody badder eh
Some body wicked eh
I go do my best to make all of una vex
I don comat for my set i don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh
Ozeba x12
Emi ati awon guys e mi italawa e mi italawa
Italawa italawa ita italawa
Eh eh
They want banger
Eh eh
Give them back to back
Eh eh
Buss up their medulla grr grr
Tell all your faves that I asked you to ask them who’s their daddy
II-I-III
Huh
I’m that nigga I’m that huh
I’m that nigga huh father figure
Father figure
I dey vex everyday only thing
Wey fit make me dey happy na ikebe
Internet gangsta that thing wey you talk
Make you come my front make you for repete
Rema what is the matter
I go prove to dem say somebody badder eh
Somebody wicked eh
I go do my best to make all of una vex
I don comot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey you wan gatckeep who sabi jump fence eh
Ozeba ozeba ozeba ozeba ozeba