- lyricssy
- July 11, 2024
- English Lyrics
Share this post :
EGUNGUN Lyrics Song Info
EGUNGUN Lyrics
Another banger
Don’t call my phone if it’s not bout the money o
The money o
I dey para if i drop gbedu the gbedu
must enter o
South african baddie stached in my bentayga
Omo for later
And if you owe me money pay me
I no fit forget my rabba o
For where
Normal level una know me
Wahala boy gon gon egungun
I no come here mukulu look at you
Can’t catch me sleeping egungun
Mo ti fa kana ku california backwood
Make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek
Money cover my face egungun egungun
E mi ni dollar earner ope o
E mi ni water bender
Diamond all over me o
Tinuke she dey dance to my gbedu
O pawn
Ejanla oil full my dada ooo dada o
No go loose guard your amex card
All my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk
Say him sabi do pass me i do pass am
I no dey perform if i no see balance
See me see wahala o
Half wey you pay fit carry many artist
Except rema o
Normal level una know me
Wahala boy gon gon egungun
I no come here mukulu look at you
Can’t catch me sleeping egungun
Mo ti fa kana ku california backwood
Make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek
Money cover my face egungun egungun
Hey ebelebelebebebe (ebelebe)
Ah who be that girl wey dey shake ikebe
Call am make we for dey
Big nyansh she come get
K k k k eweleke
50k dollars use am spray ne lele
Don’t call my phone if it’s not bout the money o
The money o
I dey para if i drop gbedu the gbedu
must enter o
South african baddie stached in my bentayga
Omo for later
And if you owe me money pay me
I no fit forget my rabba o
For where
Normal level una know me
Wahala boy gon gon egungun
I no come here mukulu look at you
Can’t catch me sleeping egungun
Mo ti fa kana ku california backwood
Make me zuzu zuzu
Shebi na hide and seek
Money cover my face egungun egungun