- lyricssy
- June 21, 2024
- English Lyrics

Share this post :
Facebook
Twitter
LinkedIn
Pinterest
BENIN BOYS Lyrics Song Info
Song: BENIN BOYS
Artist: Rema Ft. Shallipopi
Release Date: June 21, 2024
BENIN BOYS Lyrics
♪ THEY CALL ME SHALLIPOPI ♪
♪ PLUTO PRESIDO ♪
♪ ANOTHER BANGER! ♪
♪ TOUCH DOWN BENIN BOYS GEN GEN GEN ♪
♪ MONEY YAKPA MONEY REPETE ♪
♪ REMY EKEHUAN ROAD SHALLI SAPELE ♪
♪ SANTA MONICA TOUCHDOWN SHEKENS ♪
♪ THEY DEY LIKE TO DEY DANCE THE LEGBEGBE ♪
♪ NA WE DEY BULLY NA WE DEY PEPPER ♪
♪ IF YOU PLAY WITH THE BOYS YOU GO COLLECT ♪
♪ SEE DOINGS YOU NO FIT TALK SAY WE NO GET ♪
♪ GET WHY DEM DEY CALL US BENIN BOYS ♪
♪ WE NO DEY MAKE TOO MUCH NOISE ♪
♪ NA WE DEY PULL UP WITH CONVOY ♪
♪ YOU KNOW THE BILLING WEY WE DEY CHEST ♪
♪ MANY FISHES IN THE RIVER BUT NA YOU I WAN TASTE ♪
♪ CHOP YOU AND CLEAN MOUTH, EAT YOU FOR LUNCH ♪
♪ HAVE YOU FOR DINNER, UNTO THE NEXT ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ ( SEE SEE SEE MONEY O WAHALA ) ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ NA WE BE THE PRIDE OF BENIN OBA SEF SUPPOSE GIVE US MEDAL O GIVE MEDAL O ♪
♪ NA MY BENIN BROTHERS I GO CALL BEFORE I CALL OLOKPA O IF ANYTHING KPA O ♪
♪ REMY BOY YOU CAN PASTE ME YOU LOCATION ♪
♪ WHAT IS YOUR NEXT DESTINATION ♪
♪ SHOULD I GIVE YOU MY DIRECTION? TOUCH BENIN BOY ♪
♪ YOU DON TOUCH THE FULL NATION ♪
♪ TOUCH DOWN BENIN BOYS GEN GEN GEN ♪
♪ MONEY YAKPA MONEY REPETE ♪
♪ REMY EKEHUAN ROAD SHALLI SAPELE ♪
♪ SANTA MONICA TOUCHDOWN SHEKENS ♪
♪ THEY DEY LIKE TO DEY DANCE THE LEGBEGBE ♪
♪ NA WE DEY BULLY NA WE DEY PEPPER ♪
♪ IF YOU PLAY WITH THE BOYS YOU GO COLLECT ♪
♪ SEE DOINGS YOU NO FIT TALK SAY WE NO GET ♪
♪ GET WHY DEM DEY CALL US BENIN BOYS ♪
♪ WE NO DEY MAKE TOO MUCH NOISE ♪
♪ NA WE DEY PULL UP WITH CONVOY ♪
♪ YOU KNOW THE BILLING WEY WE DEY CHEST ♪
♪ MANY FISHES IN THE RIVER BUT NA YOU I WAN TASTE ♪
♪ CHOP YOU AND CLEAN MOUTH, EAT YOU FOR LUNCH ♪
♪ HAVE YOU FOR DINNER, UNTO THE NEXT ♪
♪ OYA SPEKELE SPEKELE DUN GBAGA DUN ♪
♪ BENIN BOYS NO DEY REST OYA JI MASUN ♪
♪ SAY WE SEE OPPORTUNITY WE NO FIT ZUZU ♪
♪ SMALL THING COME OUT USE AM BUY 4MATIC ♪
♪ SMALL CIRCLE, BIG MONEY, DIRTY MONEY ♪
♪ CHUBBY BODY WANNA GUM ME AH NEW BENZ O INCOMING ♪
♪ SEXY BODY TELL ME WHAT TIME THAT YOU COMING ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ ( SEE SEE SEE MONEY O WAHALA ) ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
♪ SEE MONEY SEE AM SEE SEE SEE MONEY O ♪
Latest Posts

Seedhi Maut Lyrics – Varinder Brar | Nawazuddin Siddiqui
November 28, 2024

MERA PARICHAY Lyrics – Raftaar Ft. Sikander Kahlon
November 16, 2024

MUNDE HOOD DE Lyrics – Raftaar Ft. Karma | “Hard Drive Vol. 2”
November 16, 2024

ADVICE Lyrics – Raftaar Ft. Deep Kalsi | “Hard Drive Vol. 2”
November 16, 2024
Featured Posts
Categories