Lyricssy

Lyricssy
AZAMAN Lyrics

Share this post :

Facebook
Twitter
LinkedIn
Pinterest

AZAMAN Lyrics Song Info

Song:   AZAMAN
Album:    Heis
Artist:   Rema
Released :    July 11, 2024

AZAMAN Lyrics

Banger
P heh p
P heh p p p p heh p heh p p
Call azaman call azaman call azaman call azaman

I dey find money like say na shazam
E dey my body para on para
Call azaman call azaman call azaman
hehe hehe

Pick up my rabbo
O remy na baba
When i see money attack attack
Whether na the naira o

Heh
Whether na the dollar o
Call me i go pull up with my spider heh
Oshe peter parker o

Remy get mental disorder
I dey spend money i no send ledger o
II – I – III I’m that nigga
Can’t see me john cena

Eh dangote na baba
Elumelu eh na baba
Otedola eh na baba
Bayo ogunlesi na baba

Governer obasehi na baba
Uhu apotokpolo na baba
Eh don jazzy na baba
Many men dey wey gallant

Call azaman call azaman call azaman call azaman
I dey find money like say na shazam
E dey my body para on para
Call azaman call azaman call azaman

hehe hehe
Pick up my rabbo
O remy na baba
When i see money attack attack

Burst down on my wrist hehe
Got that drip drip got that wet wet
If e dey pain dem tell dem kpele
They say money can’t buy happiness

I’m in venice sipping my henne
Hehe hehe hehe hehe
Eh when i’m bored fly one shekens
Agba baller otamendi

I’m not finished you thought this is the end
Haters must to comment
Agenda must agend
Internet gangster real life you go collect

Who i dey with?
Your gf
And who else?
Her bff
No go hustle dey talk for tl

Follow me run you tear your ACL
Call azaman call azaman call azaman call azaman
I dey find money like say na shazam
E dey my body para on para

Call azaman call azaman call azaman
hehe hehe
Pick up my rabbo
O remy na baba
When i see money attack attack

Featured Posts
Latest Posts
Categories

Subscribe our newsletter

AZAMAN (Official Lyric Video) - Rema