- lyricssy
- July 11, 2024
- English Lyrics
Share this post :
YAYO Lyrics Song Info
YAYO Lyrics
Anoti anoti anoti
Forget e forget e fugazi
Land for pinnock cost me a richard millie
That same week I cop me a new car hey
All the gyal dem love oh what a feeling
I am shining
Neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water fiji
Early morn
Early mo-morning I dey bomb
I dey cash out on a norm
I give all glory to god
I dey on soft
Rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippy yayo hippi yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high a
Mix the ganja with tobacco
To many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Omo I wan pe won
I get too many hits I get Jamo
Izz going izz going
Can’t you see izz going
Omo I dey do gra gra like showhey
I no dey gree for anybody
I be trouble maker I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yay
I dey give close marking
I dey run everything on a lowkey
I get one baddie wey sabi the
The sabili the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep now I dey on litty
Early morn
Early mo-morning I dey bomb I dey cash out on a norm
I give all glory to god
I dey on soft
Rocking Alexander Wang
I dey kpolo I dey ball
Day and night we having fun
Hippi yayo hippi yaya hippi yayayo
All my guys we stay steady high a
Mix the ganja with tobacco
To many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know
Hippi yayo hippi yaya hippy yayayo
All my guys we stay steady high a
Mix the ganja with tobacco
To many motor for my yard o
I dey find how I go pack am o
Money yakpa for my bank o
How to make money is all I know